C for scissors
Yup just got home (still in ATL) from the wedding...gist boku ooo... i must say it was off the hook.. i had a blast..make i rest.. will follow with gist shortly..chei wedding sweet ooo ... wish peeps could just get married for the ceremony..cos na every week me and my wife go dey marry....
3 Comments:
At 1:02 AM , Anonymous said...
ehn! its not fair to tease people! Oya post the gist fast fast!
At 8:07 AM , Cherub (former Bijouxoxo) said...
Welcome back o. If na joke u dey joke, abeg stop am. I was happy to see u had a new post, thinking say boku gist go dey for there, only to come and fine this. Oya make una nack us tori nau.
At 10:53 AM , Miguel said...
Make una calm down ooo.. i still dey airport...my laptop juice don nearly kpeme! But surely Goodness and mercy shall follow me cos once i land my chambers..i go type the full gist for una...
Post a Comment
Subscribe to Post Comments [Atom]
<< Home